
Common Person is a song by Burna boy, a brilliantly creative singer and songwriter from Nigeria.
Lyrics
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununuI be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my ownI be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my ownBecause na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo Mm, balanso
Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balansoI be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my ownBurna Boy Common Person Mp3 Download
You can download this song from these sites:
- 9jaflaver
- Tooxclusive
- Trendybeatz
- Fakaza
- Citimizik
- Hamblog
- Justnaija